On a Very Good Day - Burna Boy, Wande Coal

On a Very Good Day - Burna Boy, Wande Coal

Альбом
On a Spaceship
Год
2015
Язык
`英語`
Длительность
223450

以下は曲の歌詞です On a Very Good Day 、アーティスト - Burna Boy, Wande Coal 翻訳付き

歌詞 " On a Very Good Day "

原文と翻訳

On a Very Good Day

Burna Boy, Wande Coal

On a very good day

Me my guys we be chilling this way

Doing some business

Get some girls some booze

And still be making this pay

On a very good day

I’ll be in the Caribbeans

Or chilling on a boat cruise

Going to south of France and end at montego bay

Lady fine oh

See wetin you carry for your behind oh

Lady fine oh

This your body na divine oh

Lady fine oh

She killing it on a down low oh

Lady fine oh

The way you give it to me they dont know oh

See the way me get the money

No be packaging packaging packaging

See the way the ladies love me

No be packaging, packaging, packaging

As I dey shine

No be packaging packaging packaging

Na reality for really

No be packaging, packaging, packaging

Getting money like Dangote

If you getting money make you thank God

Oshey Dalo Nagode, Nagode

And all my ladies wey dey dance so

Kiloshe korin wan joh

And all of my people for the sanko

This one na live dey lowor wande coal

It’s a Burna boy and Wande Coal

Spaceship black diamond we be bad guys

When we come through you should know

Sharpest motherfucking bad guys

Who are you

Who are you talking to

E be like say be like you no know me

And me I no blame you 'cause

You already know on a very good

On a very good day

You no go fit to talk to me this way

But just because you fine I no go let you escape

I no go lie I just dey feel your packaging

She dey package

She dey package

I no go lie I just dey feel your package

Now you gat me speak another language

Toba bamidele wani pe ola kpe

Tori won kin gbadun

Bi a she gbadun

Inu ma bi won

Bi mo she gbadun

Inu bi won pe kilo happen

Bi she ya fun

Wo ni kin sha’un

I wor tin Ka oh

Kilo wa sor

Won ti kor ja bus stop

I dey tell you my guy

Make your eye sharpen

Cos if you looking around

To see wetin happen

You go see many many

Packaging packaging packaging

All the way me get e money

No be packaging packaging packaging

Lady fine oh

See wetin you carry for your behind oh

Lady fine oh

This your body na divine oh

Lady fine oh

She killing it on a down low oh

Lady fine oh

The way you give it to me they dont know oh

Oh my god oh my god oh

Different account wey I get

My bank is so large oh

Omo gan we too bad oh

And if you reason am

Check am you go see say I no lie oh

I no come here to brag oh

Cos the level wey

I dey you nor go fit

Follow me drag oh

I get the money and I do it everyday

Everything I need all come on me

Turn a Monday to a holiday

Do it on a very good day

On a very good day

On a very good day

Your girl decide

To roll with me

On to where me dey

Everything nice

On a very good day

Lady fine oh

See wetin you carry for your behind oh

Lady fine oh

This your body na divine oh

Lady fine oh

She killing it on a down low oh

Lady fine oh

The way you give it to me they dont know oh

Many many packaging packaging packaging

All the way me get e money

No be packaging packaging packaging

Lady fine oh

See wetin you carry for your behind oh

Lady fine oh

This your body na divine oh

Lady fine oh

She killing it on a down low oh

Lady fine oh

The way you give it to me they dont know oh

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます