Come My Way - Wande Coal

Come My Way - Wande Coal

Год
2023
Язык
`英語`
Длительность
210530

以下は曲の歌詞です Come My Way 、アーティスト - Wande Coal 翻訳付き

歌詞 " Come My Way "

原文と翻訳

Come My Way

Wande Coal

I know

Dem no want make the money to come my way

If dem know

Dem no go let the money to come my way

So I pray

Make dem no hear am wen the money come my way

Cos I know

Wetin I go do wen the money come my way

When when

No Shingbain

When the money no Dey

Omo no shingbain

When when

No shingbain

Mo sise mi o sun

No shingbain

When when

No shingbain

When the money no dey

No shingbain (find my way)

When when

No shingbain

I dey double hustle

I know

Dem no want make the money to come my way

If dem know

Dem no go let the money to come my way

So I pray

Make dem no hear am wen the money come my way

Cos I know

Wetin I go do wen the money come my way

Iya Godogbo

Oh Kodogbo

Mushin ajina

Mushin mo ti jina

Iya godogbo

Mo ti d’olowo

Mo ti d’olowo

Mo ti d’olowo

Na him lift me up

E no give me up

Na him send dis money my way

E no give me up

I go find my way

Any day I go find my way

Na God bless me my way

Na him send dis money my way

(Iskaba)

Fashionista

Man a pull up iniesta

Fiesta fiesta

When I pull up a fiesta

Fashionista

Man a pull up iniesta

Fiesta fiesta

When I pull up a fiesta

There’s a melody

In our heart

In our heart

There’s a melody

There’s a melody

Melody in our heart

Melody in my heart

Melody in my heart

There’s a melody

Melody in our heart

Melody in my heart

Melody in my heart

I know

Dem no want make the money to come my way

If dem know

Dem no go let the money to come my way

So I pray

Make dem no hear am wen the money come my way

Cos I know

Wetin I go do wen the money come my way

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます