Ye - Burna Boy

Ye - Burna Boy

Альбом
Outside
Год
2018
Язык
`英語`
Длительность
231610

以下は曲の歌詞です Ye 、アーティスト - Burna Boy 翻訳付き

歌詞 " Ye "

原文と翻訳

Ye

Burna Boy

Yeah

My nigga… die for nothing, ah

My nigga… die for nothing, ah

Die for nothing, ah

My nigga… die for nothing, ah

My nigga… die for nothing, ah

My nigga…

Oluwaburna

, ehn-ehn,

Ye

Ye Ye

Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

This one na gbedu wey dey ja pata

Me, I no get time, I dey da pada

Dada cover my face, calling me Lagbaja

Biggie man, wey no dey wear agbada, ahn-ahn

Tell me, tell me

My nigga, what’s it gon' be?

G-Wagon or de Bentley?

The

gyaldem

riding with me

I no fit die for nothing

My nigga, what’s it gon' be?

G-Wagon or de Bentley?

The gyaldem riding with me

I no fit, die for nothing

Ahn-ahn, make you know say

Anything wey you do, dem must commentate (I can’t come and kill myself)

So anything wey I dey do

I dey try to dey do am my way (I can’t come and kill myself)

Plenty, plenty, plenty suffer wey we face

Just to make sure money dey

But my people dem go say

I no want kpai, I no want die

I no want kpeme, I want enjoy

I want chop life, I want buy motor

I want build house, I still want turn up

Tell me, tell me

My nigga, what’s it gon' be?

G-Wagon or de Bentley?

The gyaldem riding with me

I no fit, die for nothing

My nigga what’s it gon' be

G-Wagon or de Bentley

The gyaldem riding with me

I no fit

Different things dem happening, schemes and packaging

In a one night, four shows, I’m juggling

Flow like the ocean, my boat I’m paddling

Shout out Shina Peller, that’s my bro, my family

Frozen chains

When it comes to money, I dey concentrate

Make I tell you straight: You are not my mate

If you be commission, I be head of state

But my people dem go say

I no want kpai, I no want die

I no want kpeme,

I want enjoy

I want chop life, I want buy motor

I want build house, I still want turn up

Tell me, tell me

My nigga, what’s it gon' be?

G-Wagon or de Bentley?

The gyaldem riding with me

I no fit, die for nothing

My nigga what’s it gon' be?

G-Wagon or de Bentley?

The gyaldem riding with me

I no fit, die for nothing

Oluwaburna

Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます