No Forget - adekunle gold, Simi

No Forget - adekunle gold, Simi

Альбом
Gold
Год
2017
Язык
`英語`
Длительность
242300

以下は曲の歌詞です No Forget 、アーティスト - adekunle gold, Simi 翻訳付き

歌詞 " No Forget "

原文と翻訳

No Forget

adekunle gold, Simi

Your mama say omo mi, no follow I never chop

Make you find correct guy, no be love we go chop

Na me she dey talk about

Oro yen ka mi l’ara o

Je’n b’ese mi soro

Make I go hustle o

I want to take care of you baby

So je’n lo, it won’t be long o

I want to take care of you baby

So je’n lo, mi o ni pe de oloo mi

Sora f’awon boys yen o

Tin ba lo won ma tan e o

Mase gbagbe bi ati n ba bo o

Mi o ni pe de

Sora f’awon boys yen o

If I go dem go toast you

No forget how far we’ve gone o baby

Mi o ni pe de

No forget o, no forget say o

No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

No forget o, no forget say o

No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

You know that have been waiting

Have been waiting for you boy

You know my heart is breaking

Cos you gotta go boy

Make you hustle wella

Buy me panamera

But no follow bella

She can’t love you better

You want to take care of me baby

Oya maa lo, mo n reti ife mi

O ma ko’re bo, o ma ko’re de

Ololufe ololufe, don’t keep me waiting

Too long oh baby

Sora f’awon girls yen o

T’oba lo won ma tan e o

Ma se gbagbe bi a tin babo

Tete wale

Sora f’awon girls yen o

If you go dem go call you

No forget how far we’ve gone o baby

Tete wale

No forget o, no forget say o

No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

No forget o, no forget say o

No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

F’adura sin mi lo o

Ma f’okan ba mi lo o

Make I come back home with plenty money

Gbadura fun mi o

Ire a ma ba e lo o

Alafia ba e lo o

Make you remember ayanfe mi

Na you I dey wait for

I want to take care of you baby

Oya maa lo mo n reti ife mi

K’oma k’ore bo, k’oma korede ololufe

Don’t keep me waiting, too long o baby

Sora f’awon boys yen o

Tin ba lo won ma tan e o

Mase gbagbe bi ati n ba bo o

Mi o ni pe de wale

Sora f’awon girls yen o

If I go dem go toast you

No forget how far we’ve come o baby

Tete wale, Mio ni pe de

No forget o, no forget say o

No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

No forget o, no forget say o

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます