PAMI - DJ Tunez, adekunle gold, WizKid

PAMI - DJ Tunez, adekunle gold, WizKid

Год
2020
Язык
`英語`
Длительность
213590

以下は曲の歌詞です PAMI 、アーティスト - DJ Tunez, adekunle gold, WizKid 翻訳付き

歌詞 " PAMI "

原文と翻訳

PAMI

DJ Tunez, adekunle gold, WizKid

Pami ehh

Pami wowuu oh

Pami oh, pami oh

Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm

Because me I no get time, pami oh hm hmm

Baby don’t kill my vibe, pami oh

Shey we go make am till the morning?

Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (mo gbe o)

If you do am make we surfree now

Cos all my money I go give titi lai lai

A ma shaye oh (Mo gbe o, woowuwoh)

Ebelebe oh, (woowuwoh)

Say your love is so insane oh, (Woowuwoh)

Na only you wey fit tame o, this my head wey dey crase oh

Baby girl for you I mad all the time oh

Dem no fit quench our flame oh

I’m now free to let you know say

Say na you I want and I’m loving the things

That you dey make me do now

Go shawty, don’t treat me like a fool now, oh baby

Baby girl I don be you now, go shawty oh

Na me be one for you now

Say every morning, every night

Everyday, oh my baby

Pami oh, pami, pami, pami

O fe pami oh, pami, pami oh, Pami

O pami, pami, pami, pami oh

O fe pami oh, pami, pami oh

Mesaynosayno

Somebody call the po-po, (po-po)

I want to report a murder case, (murder)

Somebody call the po-po on my baby oh

One man down on the love highway

(oh no)

Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh

Look what you done to me

Look what you done to me oh why, oh why

Somebody call the po-po, (po-po)

This love e go make me commit oh

My baby, do me tender olomi oh

Pami oh, pami, pami, pami oh

O fe pami oh, pami oh, pami oh, Pami

(AG baby is your baby)

O pami, pami, pami, pami oh

O fe pami oh, pami, pami oh

Girl Your love turning overdose

One shot only I have to go

I get high when my life is slow

Cos up there it just feels like home

Everywhere marama oh

No time to check calendar

No time, you can’t kill my vibe oh

You can’t kill my vibeee ohhhh

Pami oh, pami oh

Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm

Because me I no get time, pami oh

Baby don’t kill my vibe, pami oh

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます