It Is What It Is - adekunle gold

It Is What It Is - adekunle gold

Год
2022
Язык
`英語`
Длительность
174580

以下は曲の歌詞です It Is What It Is 、アーティスト - adekunle gold 翻訳付き

歌詞 " It Is What It Is "

原文と翻訳

It Is What It Is

adekunle gold

People wey no dey feed you

Always the first to talk about your life

Look at the irony

Shame you for public come dey beg for side

Don’t get it twisted

I no dey kiss ass

That shit is not healthy

Keeping my distance

Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace

Den I go take my leave

If e no be money

Do not disturb me please

If e go cost my peace

That’s some expensive shit o

If e no be money

Do not disturb me please

Majisoro

Hold on

It is what it is

Mawobe

Leave am

Majisoro

Hold on

It is what it is

Mawobe

Leave am

Money no dey bring happiness o

Na when I get money I realize o

But I no be hypocrite

I dey pray make you get your own too

See bad times will never last

Elemi lo ma last

Life come at you so fast

Small time you don become wetin you hate

Lowkey

They hate their life

And they’re lonely

No energy for nobody

Wey no dey happy for me, for me

Lowkey

You hate your life

And you lonely

No energy for nobody

No waste your time

Man I no see you

If e go cost my peace

Den I go take my leave

If e no be money

Do not disturb me please

If e go cost my peace

That’s some expensive shit o

If e no be money

Do not disturb me please

Majisoro

Hold on

It is what it is

Mawobe

Leave am

Majisoro

Hold on

It is what it is

Mawobe

Leave am

It is what it is

It is what it is

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます