Pablo Alakori - adekunle gold

Pablo Alakori - adekunle gold

Альбом
About 30
Год
2018
Язык
`英語`
Длительность
213640

以下は曲の歌詞です Pablo Alakori 、アーティスト - adekunle gold 翻訳付き

歌詞 " Pablo Alakori "

原文と翻訳

Pablo Alakori

adekunle gold

Dem no born me with silver spoon

My beginning rough o chale

I no enjoy my life other children at all

I grow myself

I hustle taya

Person why get ambition no dey wait for manner

Wuru wuru to the answer

(Wuru wuru to the answer)

Mago mango no be the way

Wayo no be the answer

Stop wasting your time

No play with your future

All man for hin sef o

No shortcut o abeg

Abeg

You siddon for house

Dey beg beg for money

Pablo alakori padi jawo fine bara

No dey rush

Somethings dey take time

To be a man my brother ko easy

Wuru wuru to the answer

(Wuru wuru to the answer)

Mago mango no be the way

Wayo no be the answer

Stop wasting your time

No play with your future

All man for hin sef o

No shortcut o abeg

Abeg

Ireje osi nu foto (Take a photo as you are)

Oun o se lomagba (And that’s what you get)

You no do anything

But you want to hammer

I’m sorry for you

I’m sorry for you my brother

No play yourself

Time dey run o

Away

Wuru wuru to the answer

(Wuru wuru to the answer)

Mago mango no be the way

Wayo no be the answer

Stop wasting your time

No play with your future

All man for hin sef o

No shortcut o abeg

Abeg

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます