Cover Me - Starboy, DJ Tunez, WizKid

Cover Me - Starboy, DJ Tunez, WizKid

Альбом
SoundMan Vol. 1
Год
2019
Язык
`英語`
Длительность
198660

以下は曲の歌詞です Cover Me 、アーティスト - Starboy, DJ Tunez, WizKid 翻訳付き

歌詞 " Cover Me "

原文と翻訳

Cover Me

Starboy, DJ Tunez, WizKid

Tonight, where the party dey

Where my people dey

Where the shayo dey

Wey go make man feel alright

Tonight, when nobody dey eh

Na who go dey

No throw-wey

Yeah yeah

No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah

And when e happen, make you enjoy this life, say na one life

Yeah yeah

And when the journey bin dey start

Dem go look, dem go dislike

Baby cover me

Baby cover me

Baby cover me

Just for tonight

Cover me

Baby cover me

Baby cover me o

Just for tonight

Ko se mi lat’ibere o

Toba dale ama soro, yeee

Ko se mi lat’ibere o ohh

My baby my baby my baby

You got to know what the music do to me

She say, na the music make her fall for me

She say, my music got a hold on her

She say, my music got a hold on her

This life wey you see, fit make you pai now

Life dey, wey money can buy now

I don tey, i don tey, i don try now

No be everything you see for life, you yan now, woo

Tonight, where the party dey

Where my people dey

Where the shayo dey

Wey go make man feel alright

Tonight, when nobody dey eh

Na who go dey

No throw-wey

Yeah yeah

Baby cover me

Baby cover me

Baby cover me

Just for tonight

Cover me

Baby cover me

Baby cover me o

Just for tonight

Ko se mi lat’ibere o

Toba dale ama soro, yeee

Ko se mi lat’ibere o ohh

My baby my baby my baby

Mix monster

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます