Vex - SARZ, Wande Coal

Vex - SARZ, Wande Coal

Год
2019
Язык
`英語`
Длительность
209960

以下は曲の歌詞です Vex 、アーティスト - SARZ, Wande Coal 翻訳付き

歌詞 " Vex "

原文と翻訳

Vex

SARZ, Wande Coal

If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo

Do am make dem vex

If dem like make dem vex (if dem like make dem vex)

Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)

Cos they know wetin you get

Do am make dem vex (if dem like make dem vex)

If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo

Do am make dem vex (if dem like make dem vex)

Shake am bere ko

Fi idi e jo, fi idi e jo jo

Shake am

Fi idi e jo, fi idi e jo

Aunty yewande

Won tun ti de

Won sako ju

Won gbe le elo lo ba de

Aunty yetunde

Won ni lati kekere

Ni e ti ma n sako

Ju gan elo lo ba de

My name my name my name ah

Everywhere dem dey call my name ah

Lagos to America

All of them dem dey kolomental

Reaction is chemical

Technical

Everything scientifical

Omo its mystical

Ah magical

Situation critical

Choking on chronical

I’m talking medical

Don’t take it personal

You know I’m the principal

Principalities principalities

They don’t want me to come to my riches

It is obvious dat in reality

Is dat me and you no get similarities

And the difference between WC

And all of dem me I get characteristics

And you can check all of my demographics

And you check am now based on logistics

And you can check all of my statistics

Never never don’t give a fuck about critics

If dem like make dem vex (if dem like make dem vex)

Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)

Cos they know wetin you get

Do am make dem vex (if dem like make dem vex)

If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo

Do am make dem vex (if dem like make dem vex)

Shake am bere ko

Fi idi e jo, fi idi e jo jo

Shake am

Fi idi e jo, fi idi e jo

Paki lo je amala lo je

Paki lo je amala lo je

Amala lo je to fi redi roboto

Omo ale ki lo tun duro wo

Ezekiah iwo lo ja apa eye ile

Nehemiah iwo lo gbe mi ni Henessy

Zachariah iwo lo ji omo olomo gbe

Tell me, tell me wanna tell me ko kan mi

Paki lo je amala lo je

Paki lo je amala lo je

Amala lo je to fi redi roboto

Omo ale ki lo tun duro wo

Nehemiah iwo lo ja apa eye ile

Zachariah iwo lo ji igo Hennessy

Ezekiah iwo lo ja apa eye ile

Tell me, tell me wanna tell me ko kan mi

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます