以下は曲の歌詞です Sweet Boy 、アーティスト - Falz 翻訳付き
原文と翻訳
Falz
Wi-wi-willis gidem
See person pikin see as he fresh
If you see am dey come give am respect
All white agbada check the Rolex
If person think am too much person go vex
See sauce dripping, liquor sipping
Chicks want booking but I get them on looking
See sauce dripping, liquor sipping
Chicks want booking but I get them on looking
Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
Look at how am fly in my fresh swag
Look at how I shine with no recipes
Always on time like the first flight
But I make am squeeze high when I check time
Oh boy, on the air gon, pour me water
You know the boy no be your mate, call me brother (Say what?)
Sweet boy association I’m oga, sepe Eyan kan na lo bi omo yi sha
様々な言語の楽曲
あらゆる言語への高品質な翻訳
必要なテキストを数秒で見つけます