How Far - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda

How Far - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda

Год
2014
Язык
`英語`
Длительность
259080

以下は曲の歌詞です How Far 、アーティスト - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda 翻訳付き

歌詞 " How Far "

原文と翻訳

How Far

Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda

Someone told me long ago say life go better.

Still we dey under the weather

So someone tell me how far

This is 1960 we Don dey wake even now self we still dey the matter.

How far.

I beg tell me how far.

wild life we here just be somehow

Why some people no fit get food when dey want

chow.

yet some people fill am jets for their compound.

Why that money no fit come around.

So when I need me sofa let me have some on

Ground.

Why children no fit go school Why are they on sound.

Why they no fit full fill their dreams like they feel like to.

And this rate of poverty lochi hiatu.

(How far)

Them say oil dey wo kia lodjor.

Otali sey dem wise pass Solomon.

Them miss manage everything ok ed a wu mu.

Giant of Africa Oshewalugu.

Poor man they hustle he dey fine work

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます