Rizzla - Burna Boy

Rizzla - Burna Boy

Альбом
On a Spaceship
Год
2015
Язык
`英語`
Длительность
212060

以下は曲の歌詞です Rizzla 、アーティスト - Burna Boy 翻訳付き

歌詞 " Rizzla "

原文と翻訳

Rizzla

Burna Boy

Omo kon tufe jaiye Monaco

But them no geti Visa (ebano)

Omo nbero, omo yeeh oh

Omo Mamarazi lomo yeah

Oshen bubble Oshen bubble

E be like you dey see double

You dey see double

When the gbedu enter you

Say e go dey ginger you

Them be think say we dey joke

Now they see say no be joke

As the matter develop

I say make I let you know

Say lati kekere (Lati kekere)

Lati kekere n’imoti hustle

Moti’m bubble

Eh malo moto, ginger me

Party oma sareju moto

Sareju moto

Oya pass me the rizzla (ebano)

Make I unlock the ginger (ebano)

Any style I deliver (ebano)

Anybody wey no like make they comot there

But they no geti liver (ebano)

Some of them na deceivers (ebano)

Omo kon tufe jaiye Monaco

But them no geti Visa (ebano)

Omo nbero, omo yeeh oh (omo)

Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)

Koruko tito Koruko gbaru olade

Koruko tito Koruko gbaru olade

Koruko tito Koruko gbaru olade

Koruko tito Koruko gbaru olade

Oni lai la ila nla

Oni kpami kpoi dinlala

Neni mi o no like am rola nla

Baby I surrender

Oloshe de gbogbo ko togbo seye oh

I no know wetin to talk that day

That day wey you waka pass my way

Mi olegbaro omoge oh

Malo moto, ginger me

Party oma sareju moto

Sareju moto

Oya pass me the rizzla (ebano)

Make I unlock the ginger (ebano)

Any style I deliver (ebano)

Anybody wey no like make they comot there

But they no geti liver (ebano)

Some of them na deceivers (ebano)

Omo kon tufe jaiye Monaco

But them no geti Visa (ebano)

Omo nbero, omo yeeh oh (omo)

Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)

Oni lai la ila nla

Oni kpami kpoi dinlala

Neni mi o no like am rola nla

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます