My Money, My Baby - Burna Boy

My Money, My Baby - Burna Boy

Год
2020
Язык
`英語`
Длительность
184720

以下は曲の歌詞です My Money, My Baby 、アーティスト - Burna Boy 翻訳付き

歌詞 " My Money, My Baby "

原文と翻訳

My Money, My Baby

Burna Boy

Mama dem call me

Papa dem call me

Sister dem call me

Brother dem call me

Dem don hear one story

Dem don see one tori

Read am for newspaper

See am for television

Dem hear am for radio

Dem talk am for radio

Dem talk sey I don kill person start to dey japa

My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money

My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah

Police dey find me now

Give them the run-around

Skip to another town

Now I’m in hiding now

My girl and I

Barely getting by

And we don’t play around

There will be a robbery now

Everyone kiss the ground

We need this money now

Put it inside the bag

Take all the money start to dey japa

My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money

My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah

Uh, hah, uh, hah

Ladies and gentleman, when I look at my Rollie

And I see the time, only two things come to mind

My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money

My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah

Mama dem call me

Papa dem call me

Sister dem call me

Brother dem call me

Dem don hear one story

Dem don see one tori

Read am for newspaper

See am for television

Dem hear am for radio

Dem talk am for radio

Dem talk sey I don kill person start to dey japa

My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money

My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah

Dem talk sey I don kill person start to dey japa

Dem talk sey I don kill person start to dey japa

Dem talk sey I don kill person start to dey japa

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます