Question - Burna Boy, Don Jazzy

Question - Burna Boy, Don Jazzy

Год
2021
Язык
`英語`
Длительность
168460

以下は曲の歌詞です Question 、アーティスト - Burna Boy, Don Jazzy 翻訳付き

歌詞 " Question "

原文と翻訳

Question

Burna Boy, Don Jazzy

Oh dem dey call me o

Call me

Don Jazzy again

It’s Don Jazzy again

It’s Don Jazzy ah Don Jazzy

Just for the record, just for the record

If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup

Oya kuro nbe no, Paso o n play be e mo

E go do you one kind, magbe fun e one time omo to ba mess up

Anything you wish me that be your portion

Bad man no dey work o, man no be God o

Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter

Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah

Question, but dm no get answer

Question, but dm no get answer

Question, but dem no get answer

Question, but dem no get answer, answer, answer

Boss like boss like we dey do

There causing casala when we dey move

I see green light when I look at you

Cause I might take beef with you

Na my cassava wey you dey look

E be like say I know see wetin you do

See when we go kerewa like Zule Zoo?

Nkan to wu won ni ki won so o

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます