Boshe Nlo - Burna Boy

Boshe Nlo - Burna Boy

Альбом
Redemption
Год
2016
Язык
`英語`
Длительность
241640

以下は曲の歌詞です Boshe Nlo 、アーティスト - Burna Boy 翻訳付き

歌詞 " Boshe Nlo "

原文と翻訳

Boshe Nlo

Burna Boy

Up to the time, dem fit know say I been around

Me the original Nigerian don gorgon riding through

About right now, me na tell you, yeah i tell you…

…Ride on…

Sound it like helicopter hovering overhead about right now…

Di di di di di di di… Yah eminum

Ah yai ya ya yai… Yah eminum

Eazy

Now everybody know say

As i enter say yawa don day

Anytime

Whether na night or na day

Uh, all my people wey know eh

Ehn en

One day, today

Awon alejo tun wole

All my people don dey complain

For the club, una no fitti contain…

You gat me on throway o, enter club and you no geti money

Oh oh wole o, jaiye lo, if you know you geti money eh eh eh eh

Moni ko le ye wooon

Ba se bo lowo won o

Ise olorun oba ni o

E le bere lowo won o

Won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona

Ise olorun oba ni o

E le bere lowo won o

O sha ti mo boshe nlo

O sha ti mo boshe nlo, yeah

O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah

O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah

Yeah ya ya ya ya eminum

Naah damn…

So make i tell one story bout one time wey

Nobody know say i dey been dey show interest…

And so my neighbor talk one time ima

Believe say sometime say ima riding west…

Make nobody tell me nonsense, because because e don mess

C’mon nobody fit test, I say nobody fit test…

You gat me on throway o

Enter club and you no geti money

Oh oh wole o, jaiye lo

If you know you geti money eh eh eh eh

Moni ko le ye wooon

Ba se bo lowo won

Ise olorun oba ni o

E le bere lowo won

Won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona

Ise olorun oba ni o

E le bere lowo won

O sha ti mo boshe nlo

O sha ti mo boshe nlo, yeah

O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah

O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah

Now everybody know say

As i enter say yawa don day

Anytime…

Whether na night or na day

Uh, all my people wey know eh

Now everybody know say

As i enter say yawa don day

Anytime…

Whether na night or na day

Uh, all my people wey know eh

You gat me on throway o

Enter club and you no geti money

Oh oh wole o, jaiye lo

If you know you geti money eh eh eh eh

Moni ko le ye wooon

Ba se bo lowo won o

Ise olorun oba ni o

E le bere lowo won o

Won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona

Ise olorun oba ni o

E le bere lowo won o

O sha ti mo boshe nlo

O sha ti mo boshe nlo, yeah

O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah

O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah

Call the paramedic…

Oh

Oh

(end)

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます