10 Bottles - Zlatan

10 Bottles - Zlatan

Год
2023
Длительность
178930

以下は曲の歌詞です 10 Bottles 、アーティスト - Zlatan 翻訳付き

歌詞 " 10 Bottles "

原文と翻訳

10 Bottles

Zlatan

Say go hard or go home\nAh, my brother no padi for jungle oh\nNobody go help you if you struggle oh\nAh, say, so many things that you don’t know\nHa, when e sup you go see them oh\nWhen e finish, dem go say money miss road\nWhen dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh\nMo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh\nLọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah\nKabiesi, na Your doings make me dey shope oh\nPe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o\nẸ wo aye mi lode, yeah yeah yeah\nTẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh\nWọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles\nFranklin Benjamin, in bundle bundle oh\nAzaman wey dey dull, e go see my trouble oh\nI will never loseguard oh\nNever snooze, I will never lose\nShey you will snooze?\nI will never loseguard oh\nNever snooze, I will never lose\nKo sowo ko sobo\nAzul o ki n ṣe bobo\nNgbọ ki lo ṣe koko?\nOwonikoko hah, owonikoko heh\nKo sowo ko sobo\nAzul o ki n se bobo\nNgbọ ki lo ṣe koko?\nOwonikoko hah, owonikoko heh\nMi o se, ọmọ oro nothing concern me\nIf no be money matter na whyning\nI don’t care, I don’t care attitude\nFun awọn ọmọ aṣana yii t'ọn fẹ ba mi sun\nI go dey grind, grind nonstop\nMake my money no get bustop\nEven Mr. Dangote never stop\nAbi you wan depend on person to fit chop?\nWhen dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh\nMo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh\nLọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah\nKabiesi, na Your doings make me dey shope oh\nPe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o\nẸ wo aye mi lode, yeah yeah yeah\nTẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh\nWọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles\nFranklin Benjamin, in bundle bundle oh\nAzaman wey dey dull, e go see my trouble oh\nI will never loseguard oh\nNever snooze, I will never lose\nShey you will snooze?\nI will never loseguard oh\nNever snooze, I will never lose\nKo sowo ko sobo\nAzul o ki n ṣe bobo\nNgbọ ki lo ṣe koko?\nOwonikoko hah, owonikoko heh\nKo sowo ko sobo\nAzul o ki n ṣe bobo\nNgbọ ki lo ṣe koko?\nOwonikoko hah, owonikoko heh

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます