Heart Robber - Yemi Alade

Heart Robber - Yemi Alade

Год
2017
Язык
`英語`
Длительность
226930

以下は曲の歌詞です Heart Robber 、アーティスト - Yemi Alade 翻訳付き

歌詞 " Heart Robber "

原文と翻訳

Heart Robber

Yemi Alade

Yes we dey fight most times, we dey settle oh

But e be love wey dey make come

See the love wey I get for you na times two

And if I ever leave you baby na taboo

See my heart robber (Heart rara)

Heart robber

One and only lover oh

Lover, lover eh eh

See my heart robber (Heart rara)

Heart robber

One and only lover oh (Ibu onye oshi)

Only lover eh eh eh

Nwa pete

Nwa pete nwa pete wa wa wa (Ibu onye oshi)

Nwa pete nwa pete nwa pete

Nwa pete nwa pete wa wa wa

Nwa pete

Nwa pete nwa pete nwa pete (Izu onye oshi)

Nwa pete nwa pete nwa pete

Nwa pete nwa pete na na na eh eh

As I dey see you oh baby I beautiful

E get many things wey I want to do, to do, to you

Sit back, relax, let me wash you like shampoo

Na you be the dodo on top my rice and stew

See my heart robber (Heart rara)

Heart robber

One and only lover oh (Ibu onye oshi)

Lover, lover eh eh eh

See my heart robber (Heart rara)

Heart robber

One and only lover oh (Izu onye oshi)

Only lover eh eh eh

Nwa pete

Nwa pete nwa pete wa wa wa (Izu onye oshi)

Nwa pete nwa pete nwa pete

Nwa pete nwa pete wa wa wa

Nwa pete

Nwa pete nwa pete nwa pete (Ibu onye oshi)

Nwa pete nwa pete nwa pete

Nwa pete nwa pete na na na eh eh

Nwa pete, nwa pete (Ibu onye oshi)

Nwa pete (Asin e bu onye ohi)

Nwa pete, nwa pete (Ibu onye oshi)

Nwa pete nwa pete nwa pete

Nwa pete nwa pete (Ibu onye oshi)

Nwa pete nwa pete nwa pete

Nwa pete nwa pete (Ibu onye oshi)

Na na na na

Heart robber (Heart rara)

Heart robber

One and only lover oh

Lover, lover eh eh eh

See my heart robber (Heart rara)

Heart robber

You robber rober, robber rober…

One and only lover oh

Only lover eh (Ibu onye oshi)

Nwa pete

Nwa pete nwa pete wa wa wa (My baby)

Nwa pete nwa pete nwa pete (My darling)

Nwa pete nwa pete wa wa wa

Nwa pete nwa pete nwa pete (My baby)

Nwa pete nwa pete nwa pete (My darling)

Nwa pete nwa pete na na na eh eh

Robber rober, robber rober…

You robber rober, robber rober…

Yemi Alade

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます