Enjoyment - Yemi Alade

Enjoyment - Yemi Alade

  • リリース年: 2021
  • 言語: 英語
  • 間隔: 3:43

以下は曲の歌詞です Enjoyment 、アーティスト - Yemi Alade 翻訳付き

歌詞 " Enjoyment "

原文と翻訳

Enjoyment

Yemi Alade

In the mood to jaiye o

I no go kill myself iro nla nla

Wahala no dey finish ah eh

I go happy myself na na na

Ready to go low low

Ready to bo s’agbo

Life na yo lo lo

Life na yo lo lo

Mo fe

Mo fe ki everybody pade mi on the floor

No dey worry at all

Enjoyment

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye

Shey you carry for pocket

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye

I want to party some omo

E le le le

Oga deejay give me some more

E le le le

Bottle after bottle omo

E le le le

Oga barman ye m some more

E le le le

Eh eh eh

AC for the corner

Which time you go come hala

My friends, your friends

Tonight we go do one dance

No go killi us no

Anything you want order

Wine dey ??

Sachet ati squardi dey

Ready to go low low

Ready to bo s’agbo

Life na yo lo lo

Life na o lo lo

Ready to go low low

Ready to bo s’agbo

Life na yo lo lo

Life na o lo lo

Mo fe

Mo fe ki everybody pade mi on the floor

No dey worry at all

Enjoyment

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye

Shey you carry for pocket

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye

I want to party some omo

E le le le

Oga deejay give me some more

E le le le

Bottle after bottle omo

E le le le

Enjoyment

Enjoyment

Enjoyment

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます