Control - Yemi Alade

Control - Yemi Alade

Альбом
Empress
Год
2020
Язык
`英語`
Длительность
161330

以下は曲の歌詞です Control 、アーティスト - Yemi Alade 翻訳付き

歌詞 " Control "

原文と翻訳

Control

Yemi Alade

Attention please

Unu welcome

Girls wey sabi to the left side

Guys with the money to the right side

Me no get time for no chit chat

Please

Nwanne lose control

Only dance plus she give them sweet

Do that dirty whine now she jump and split

She jump and split

Attention please

Na me dey hold control

I dey press control

On your mark set go

I dey press control

Na me dey hold control

I dey press control

On your mark set go

Oya now freeze

Lights and camera action

Everybody get in position

We about to change the location

Working class independent

Please I no get time to dey waste my dough

Me I high class with a taste

Anything I want me I take and go

I take and go

Eh e dey gbonono gbonono

E dey wini wonono wonono

All of us ga tonono tonono

O na me m woronwo woronwo

Eh e dey gbonono gbonono

E dey wini wonono wonono

All of us ga tonono tonono

O na me m woronwo woronwo

Na me dey hold control

I dey press control

On your mark set go

I dey press control

Na me dey hold control

I dey press control

On your mark set go

Pull up in a Bema Bema

Oh my God did you see that, See that

Cool am down in a freezer freezer

Say me fresher dan a Lima Lima

Tu t’appels Yemi Alade

Je t’aime bien, viens danser

Viens bouger près de moi

Te quiero te quiero

Eh e dey gbonono gbonono

E dey wini wonono wonono

All of us ga tonono tonono

O na me m woronwo woronwo

Nobody can throw me I hold control

Na me dey hold control

I dey press control

On your mark set go

I dey press control

Na me dey hold control

I dey press control

On your mark set go

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます