Intro - Yemi Alade, Bovi

Intro - Yemi Alade, Bovi

Альбом
King of Queens
Год
2014
Язык
`英語`
Длительность
36000

以下は曲の歌詞です Intro 、アーティスト - Yemi Alade, Bovi 翻訳付き

歌詞 " Intro "

原文と翻訳

Intro

Yemi Alade, Bovi

My people una well done o

Welcome to another special edition of «We Don Catch’am»

You know how we dey do am for this programme

If you dey suspect say your man or your woman dey play ball outside

This is the programme to come

For today edition

One special woman, fine girl fine anyhow dey suspect say her man dey chop

ogbono outside

The man like Egusi soup

Instead of am to choose egusi or ogbono eh dey mix the two together

As a matter of fact, e be like say this man dey mix 3 different type of soup

together

So na today we go know say eye wey dey cry dey see road

Come with me make we go bust am

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます