No Be You - Waje

No Be You - Waje

Год
2014
Язык
`英語`
Длительность
301260

以下は曲の歌詞です No Be You 、アーティスト - Waje 翻訳付き

歌詞 " No Be You "

原文と翻訳

No Be You

Waje

No be you talk say you will be here to stay,

You no go take my heart play,

Na only you and me go do

No be you talk say it’ll be you till the sun comes down

I’ll never wear a frown

You’ll love me till we’re down

No be you talk say this one go be for life

Say you no go ever lie

And you’ll always be mine

No be you talk say this love go never die

Say you will always try

See water wan commot for my eye

Cos you wan goo…

People tell me say na so so lie you dey lie

This one na fools paradise

Sister abeg open your eyes

Family talk say they don’t like the way i feel

No no no Waje this can’t be real

Baby you tell me to chillf

i tell them you talk say this one go be for life

Say you no go ever lie

And you’ll always be mine

i tell them you talk say this love go never die

Say you will always try

See water wan commot for my eye

Cos you wan goo.

I gave you my love and you no appreciate am

I gave you my heart and you carry am go break am

You don turn me to woman wey no get shame

Since you’ve been gone i’ve not been the same

You promised to love completely

Forever throughout the stormy weather

Where is the love that you promised me

Wetin you mean when you leave me behind

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます