Tiwa's Vibe - Tiwa Savage

Tiwa's Vibe - Tiwa Savage

Год
2018
Язык
`英語`
Длительность
182220

以下は曲の歌詞です Tiwa's Vibe 、アーティスト - Tiwa Savage 翻訳付き

歌詞 " Tiwa's Vibe "

原文と翻訳

Tiwa's Vibe

Tiwa Savage

Spellz

Yeh yeh yeh

Listen

Hennessy for my cup

Henne' dey for body oh

Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh

All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh

Say the ginger go kill somebody oh

If you want to touch my body oh

«Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh»

You gat to spend the money

«Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh»

Bottles must to pop oh

«Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh»

Help me spray the money oh

«Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh»

Wetin be that wey dey ginger the player?

Shayo, Shayo

The bottles we pop na Moet

Shayo ohh ohh, Shayo

Omo na Shayo gallore

Shayo ohh ohh, Shayo

Some dey, dey sip Hennessy

Shayo ohh ohh, Shayo

Aunty Sikira, Broda Peteru

Aunty Sikira, Broda Peteru

Aunty Sikira, Broda Peteru

Aunty Sikira, Broda Peteru

Self Paid, make the bottles pop oh

50 more for the back up oh

If you no dey Shayo, make you comot oh

If you no get money, make you comport oh

Self Paid, make the bottles pop oh

50 more for the back up oh

If you no dey Shayo, make you comot oh

If you no get money, make you comport oh

Hennessy for my cup

Henne' dey for body oh

Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh

All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh

Say the ginger go kill somebody oh

If you want to touch my body oh

«Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh»

You gat to spend the money

«Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh»

Bottles must pop to oh

«Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh»

Help me spray the money oh

«Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh»

Wetin be that wey dey ginger the player?

Shayo, Shayo,

The bottles we pop na Moet

Shayo ohh ohh, Shayo

Omo na Shayo gallore

Shayo ohh ohh, Shayo

Some dey, dey sip Hennessy

Shayo ohh ohh, Shayo

Aunty Sikira, Broda Peteru

Aunty Sikira, Broda Peteru

Aunty Sikira, Broda Peteru

Aunty Sikira, Broda Peteru

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます