Kolobi - Tiwa Savage

Kolobi - Tiwa Savage

Альбом
R.E.D
Год
2016
Язык
`英語`
Длительность
156120

以下は曲の歌詞です Kolobi 、アーティスト - Tiwa Savage 翻訳付き

歌詞 " Kolobi "

原文と翻訳

Kolobi

Tiwa Savage

Agan agan ma ronumo oo omo’n bo

Agan agan ma ronumo oo omo’n be

As baba God is involved you won’t fall

You won’t fall

What you looking for

Don’t give up cause you know you will find it here

When money no dey, and you no fit to feed your pikin yeah

If you just believe, nothing wey you no fit achieve o

So call everybody, call them make them come and rejoice o

Oya join me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe

Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna

Oya join me make me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi

Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo

E no get mountain, e no get road block

There’s no hold up wey no go clear o

And all your problems, dem no reach oo

Lay them flat and parege lori won

And scatter body no send nobody

Do as you like o

Dance all around, oya jump all around

Oya act like you score goal

And scatter body no send nobody

Do as you like o

Take your time to count your blessings

And be grateful for your live

Oya join me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe

Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna

Oya join me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi

Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna

Oya join me make me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi

Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます