Yankulu Ya - Timaya, Gift, Grace

Yankulu Ya - Timaya, Gift, Grace

Альбом
Timaya Vol.1
Год
2018
Язык
`英語`
Длительность
218460

以下は曲の歌詞です Yankulu Ya 、アーティスト - Timaya, Gift, Grace 翻訳付き

歌詞 " Yankulu Ya "

原文と翻訳

Yankulu Ya

Timaya, Gift, Grace

I say they done come

Nothing we do them

Nigeria na my country oh

Bayelsa na my state oh

This na reality

Well e bin happen for Bayelsa oh

Nineteen Ninety nine oh

I swear I no go forget am oh

When them kill the people oh

And they make the children them orphans oh

Any time wey I think am oh

Water dey pour from my eyes oh

Somebody say make I leave am oh

But I say me I must talk am oh

I say them don kill them mama eh

Them don kill them papa eh

I say them don kill them mama

Them papa them mama them papa them mama eh

I say they done kill them mama eh them papa eh ah

Them mama eh ah

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

Na so them march dey go iyo

Ten thousand soldiers for road iyo

Ask them where them dey go

Them say them dey go Bayelsa oh

Which place for Bayelsa

One village they call Odi oh

Na im them enter our village

And rape our young girls

And make us homeless oh

Them kill our mama iyo

Them kill our ppaa iyo

Them kill our brothers

Them kill our sisters

And make us homeless oh

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

Everybody dey cry oh

I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

I don die oh

Poverty no good at all oh

Everyday for Nigeria

Na so the people them dey die oh

Eeeehhh, our government oh

Na why una make us dey cry oh

OOooh, everyday for Nigeria

Na so the people dem dey die oh

Them commot for house for morning oh

Money no dey for your hand oh

Police go stop you for road

Them go collect the one wey you get oh

Them lay allegation for your head oh

For wetin you no do iyo

Before you go know

My brother, you don dey inside cell oh

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます