Whiskey - Ice Prince, Sunny Neji

Whiskey - Ice Prince, Sunny Neji

Год
2017
Язык
`英語`
Длительность
296430

以下は曲の歌詞です Whiskey 、アーティスト - Ice Prince, Sunny Neji 翻訳付き

歌詞 " Whiskey "

原文と翻訳

Whiskey

Ice Prince, Sunny Neji

Rose

Hennessy

Me I no dey see my enemies

Rose… aii.

aii

Iceprince Zamani

Sammy Gyang hey

Wanchan guy

Dan iskan guy

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

Help me say

Ah two thousand and four Bolaji was the main guy

My nigga no dey ever comot with the same tie

Fly nigga, cool Cat wey dey make friends

If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense

In two thousand and five Bolaji don dey finish school

The graduation party bad, omo pretty cool

See the girl, them a dress like Beyonce

If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey?

In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag

He don dey roll among the niggas wey dey form swag

He don dey chill among the niggas wey dey pop pass

Last thing wey I hear was he was buried in a compound

Damn

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

All say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

I used to know a pretty lady called Elizabeth

She been dey jand and me I never get my Visa yet

I been dey see am like the apple of my eye

Any nigga come around and we go battle till we die… yes

If na my Lizzy, omo na she wey dey come first

And I’m attracted to the booty in the long dress

So if na catwalk

When she go the Plaza

Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex

E never tey wey Lizzy travel go America

And then I realised America was very far… yes

All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men

Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Aiiya mamama eh

Mamamama eh

Mamamama eh

Mama

Aii yai yai yai

Nobody dey do you brother

You better think well

Its you and now

Only one way

Aii yai yai yai

Many people dem don go

Where dem dey?

We no know

Hey

Aii yai yai yai

Aiiya mamama eh

Mamama eh

Mamamama eh

Mama eh

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

My generation

My generation

We take a girl to the room and we tell her

Baby undress yourself

YOLO

Brother YOLO no dey bring life back

True story

What an elder sees sitting down

You know the rest

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます