Go Higher - Stonebwoy

Go Higher - Stonebwoy

Год
2015
Язык
`英語`
Длительность
212950

以下は曲の歌詞です Go Higher 、アーティスト - Stonebwoy 翻訳付き

歌詞 " Go Higher "

原文と翻訳

Go Higher

Stonebwoy

Beatz Dakay

Ahhh bwoy

Dem dey susupon me eh eh

Dem go susupon you too

Dem dey talk about me eh eh

E be your body dem dey want chew

Higher, higher, I go dey pray mek I go higher

Higher, higher, as I dey go dem dey throw fire

Higher, higher, I go dey pray mek I go higher

Higher, higher, dem go dey do dem go do tire

I go dey move with vim dem go te baya, te baya

Counting the paper, ce dollar, ce dollar

Who God bless e no dey chop bɔla, chop bɔla

Beg no friend from no informer, dem go show you true colour

Dem dey susupon me eh eh

Dem go susupon you too

Dem dey talk about me eh eh

E be your body dem dey want chew

Higher, higher, I go dey pray mek I go higher

Higher, higher, as I dey go dem the throw fire

Higher, higher, I go dey pray mek I go Higher, higher, dem go dey do dem go do

tire

Goodness and mercies shall follow me

So mi no 'fraid ah no enemy

Pon top ah blessings mi belly cyaan hungry;

aborbi taadi and kalami

My table full up full up, and ah run over

My cup it ah run over

Ah mi sing «Pull Up» «Pull Up» mek dem mad over

Dem no like seh mi take over, Bhim!

Dem dey susupon me eh eh

Dem go susupon you too

Dem dey talk about me eh eh

E be your body dem dey want chew

Higher, higher, I go dey pray mek I go higher

Higher, higher, as I dey go dem the throw fire

Higher, higher, I go dey pray mek I go higher

Higher, higher, dem go dey do dem go do tire

Done tell 'em seh mi up and running

Like a bullet spinning

What is written is written in the book of life, none ah dem stop timing

Mɛto ashikɛ oo, mɛto ashikɛ oo

Ɛla mɛto ashikɛ Mawu e kplorna tagbatsutsu ne lo

Mɛto ashikɛ oo, mɛto ashikɛ oo

Ɛla mɛto ashikɛ Mawu e kplorna tagbatsutsu ne lo

Dem dey susupon me eh eh

Dem go susupon you too

Dem dey talk about me eh eh

E be your body dem dey want chew

Higher, higher, I go dey pray mek I go higher

Higher, higher, as I dey go dem the throw fire

Higher, higher, I go dey pray mek I go Higher, higher, dem go dey do dem go do

tire

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます