Ekelebe - Soti

Ekelebe - Soti

  • リリース年: 2017
  • 言語: 英語
  • 間隔: 3:04

以下は曲の歌詞です Ekelebe 、アーティスト - Soti 翻訳付き

歌詞 " Ekelebe "

原文と翻訳

Ekelebe

Soti

Charley wetin dey sup o

Fresh outta kitchen, e dey hot o

Shaking your body is a must o

If I say it’s a hit no be brainwash ooo

As e dey hot o, go tell your friends and your neighbors o

Say your girl soti is a boss o

And I like to party a lot o.

The way that me whine am well, whine am well, whine am go low

Dey make all the boys dem gel, boys dem gel, boys dem kolo

Charley pause, the way that move that thing to the floor,

Makes me say, Charley wow,

I dey see things when you move to the sound.

Eh eh.

O di ekelebe kelebe, o di ekelebe kelebe,

o di ekelebe kelebe, cos the way that I shake kelebe kelebe.

Right now I dey ja Naira

I dey do the shoki and the al-qeada

If you you no Sabi dance you be

outsider but me I can’t shout like a town crier

Oshe baddest

Songwriter, making more hits than a sure sniper.

You dey form for the people that are much wiser.

So I carry them along like a bus driver.

The way that me whine am well, whine am well, whine am go low

Dey make all the boys dem gel, boys dem gel, boys dem kolo

Charley pause, the way that move that thing to the floor,

Makes me say, Charley wow,

I dey see things when you move to the sound.

Eh eh.

O di ekelebe kelebe, o di ekelebe kelebe,

o di ekelebe, cos the way that I shake kelebe kelebe

Ah ah ah oh oh oh

このアーティストの他の曲:

1

Eko

Soti • 2018

サイト上の新しいテキストと翻訳:

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます