
以下は曲の歌詞です High Class 、アーティスト - Ryan 翻訳付き
原文と翻訳
Ryan
you be black before you don dey white now
you dey write before you don dey rap now
you be man before you done dey wear grown
omo see runs gal dem don dey smart now
i am feeling the thing like a jamb form
why you busy on the instagam dey catch fun
i get gal for uniben way dey fuvk up
i no go lie you look exactly like your passport
too much makeup baby do you class up
i kinna undastand baby wat is the matter
you say you hv low coin wit no vasta
only dis gals sabi to d left taker angela tell amaka dat am popular
go tell her am balling on a regular
her so tempting she messing on a range rover, everytin you say is another leg
pusher leg pusher your daddy is a headmaster range rover am dating a lecturer
you just started you think dat you can bench me na bench me now
High class x3
na she dey wine pass
High class x3
na she dey lie pass
Ryan, Sharpay, The High School Musical Cast • 2005
Ryan, Rachel O'Donnell • 2011
Ryan, Rachel O'Donnell • 2011
Ryan, Rachel O'Donnell • 2007
Ryan, Rachel O'Donnell • 2015
Ryan, Rachel O'Donnell • 2015
Ryan, Rachel O'Donnell • 2008
Ryan, Rachel O'Donnell • 2012
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
様々な言語の楽曲
あらゆる言語への高品質な翻訳
必要なテキストを数秒で見つけます