Beamer (Bad Boys) - Rema, Rvssian

Beamer (Bad Boys) - Rema, Rvssian

Альбом
Rema Compilation
Год
2020
Язык
`英語`
Длительность
192580

以下は曲の歌詞です Beamer (Bad Boys) 、アーティスト - Rema, Rvssian 翻訳付き

歌詞 " Beamer (Bad Boys) "

原文と翻訳

Beamer (Bad Boys)

Rema, Rvssian

Another banger

African girli call man up in my Beamer

You know me I really wanna take you for dinner

You know me I get money

Pass Shina peters

For my area dem dey call me Godzilla

For the boy dem

Wey dey yarn patapata

If you catch am

Make sure say you beat am

If another nigga wan carry my señorita

I go chop am like say na semovita

Bad boys like you

I like bad boys like you

Ouu ya

Boys like you

I like bad boys like you

Finna give her all the touching

And the loving that she need yeah

Big backa wey dey make a bad man shout oroma

Philomena do the dirty whine for that corner

No fit to leave you for any reason

Hmmm hmmm hmm

I want to invest in your body

(ahann)

I want to invest with my money

(ahannn)

You know say na you I go marry

(ahann)

How many pikin we go born

(ahann)

This our love nor go funny

(ahann)

Me I nor go play with my shawty

(ahann)

Anytime I look at your body

(ahann)

Girl you dey make dey horny

(ahann)

Hmmmm hmmm hmm

Shawty oo

Your body make me go down low

Wetin I go do without your love oooo

Ahhannyeeyeyeaaah

African girli call man up in my Beamer

You know me I really wanna take you for dinner

You know me I get money

Pass Shina peters

For my area dem dey call me Godzilla

For the boy dem

Wey dey yarn patapata

If you catch am

Make sure say you beat am

If another nigga wan carry my señorita

I go chop am like say na semovita

Bad boys like you

I like bad boys like you

Ouu ya

Boys like you

I like bad boys like you

Finna give her all the touching

And the loving that she need yeah

Big backa wey dey make a bad man shout oroma

Philomena do the dirty whine for that corner

No fit to leave you for any reason

Girl I go dey for you

(girl I go dey for you baby ahann)

Craze for you

(girl I go craze for you baby ahann)

Vex for you

(why I go vex for you baby ahann)

Fool for you

(I too mumu for you baby ahaann)

Sister bombila

Your backa make me miss my fasting and prayer

Omotena oo

Imma young fella

But me I fit to spend all my racks and chela

For you ahann

Sister bombila

Your backa make me miss my fasting and prayer

Omotena oo

Imma young fella

But me I fit to spend all my racks and chela

For you ahann

For you ahann

African girli call man up in my Beamer

You know me I really wanna take you for dinner

You know me I get money

Pass Shina peters

For my area dem dey call me Godzilla

For the boy dem

Wey dey yarn patapata

If you catch am

Make sure say you beat am

If another nigga wan carry my señorita

I go chop am like say na semovita

Bad boys like you

I like bad boys like you

Ouu ya

Boys like you

I like bad boys like you

Bad boys like you

I like bad boys like you

Ouu ya

Boys like you

I like bad boys like you

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます