Hallelujah - Progress

Hallelujah - Progress

  • Альбом: In The Beginning

  • リリース年: 2017
  • 言語: 英語
  • 間隔: 4:24

以下は曲の歌詞です Hallelujah 、アーティスト - Progress 翻訳付き

歌詞 " Hallelujah "

原文と翻訳

Hallelujah

Progress

Jehovah mo

Who fit be like you

This kind God e o

I Neva see

Na only you fit carry water

Put am for basket waka

Aworogi naya

Baba o who fit be like you

The kind of power wey you get

Nobody compare

Na you give ifeoma pikin

Wey doctor been talk say she no fit carry belle

Chai na you be Baba

Na you be Baba o

Hallelujah

Hallelujah

Halle

Halle

Jehovah Nissi Na you be the baba

Hallelujah

Hallelujah

Halle

Halle

Jehovah Nissi na you be Baba

Jehovah mo Onye dika gi

Chineke mo

Odi Onye dika gi

Na so wey your love dey sweet me for body

D things wey you give me no be for money

Chukwuedimma ah

Chineke mo

Nobody fit be like you

Nobody love me like you

Your goodness, mercy, cover me everyday

Chineke mo

Chineke mo

Chineke mo

Ina so mu so

Hallelujah

Hallelujah

Halle

Halle

Jehovah nissi na you be the baba

Hallelujah

Hallelujah

Halle

Halle

Jehovah Nissi na you be the Baba

Hallelujah

Hallelujah

Halle

Halle

Jehovah Nissi na you be the Baba

Hallelujah

Hallelujah

Halle

Halle

Jehovah Nissi na you be the Baba

Hallelujah

Hallelujah

Halle

Halle

Jehovah Nissi na you be the Baba

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます