Color - Peruzzi, Set Up

Color - Peruzzi, Set Up

  • リリース年: 2021
  • 言語: 英語
  • 間隔: 2:50

以下は曲の歌詞です Color 、アーティスト - Peruzzi, Set Up 翻訳付き

歌詞 " Color "

原文と翻訳

Color

Peruzzi, Set Up

Ye Ye Ye Ye

Yeee ye ye ye

Ye Ye Ye Ye

Fash on the beat

Yeee ye ye ye

Nne biko don’t jonze

My love be the koko

My love be the koko

Come again

Nne biko don’t jonze

My love be the koko

My love be the koko

That’s why everyday (everyday)

Na me dey for you (na me de de de)

Kilode (kilode)

Wetin I no do (for you)

Everyday

I say na me dey for you

Kilode (kilode)

Wetin I no do for you

For you to show me your color

Show me your color

Wetin you give me I no know

Say me I no know (set up oo)

Your body like sweet sixteen omo

Omo you fine and clean

Say your body dey burst my thinking omo

So I no fit die and leave omo

Many many connect done (uhn)

Many many things wey my eyes don see

But girl you be like oppression (uhn)

Omo no be oppression (uhn)

Nne biko don’t jonze

My love be the koko

My love be the koko

Come again

Nne biko don’t jonze

My love be the koko

My love be the koko

That’s why everyday (everyday)

Na me dey for you (na me dey for you)

Kilode (kilode)

Wetin I no do (for you)

Everyday

I say na me dey for you (na me dey for you)

Kilode (kilode)

Wetin I no do for you

For you to show me your color

Show me your color

Wetin you give me I no know

Say me I no know

Outro:

Ye Ye Ye Ye

Yeee ye ye ye (ye ye ye ye)

Ye Ye Ye Ye

Yeee ye ye ye

Ye Ye Ye Ye

Yeee ye ye ye

Ye Ye Ye Ye

Yeee ye ye ye

このアーティストの他の曲:

3

Commando

L.A.X, Peruzzi, TimiBoi • 2021

4

Run Am

GospelOnDeBeatz, Davido and Peruzzi, Davido, Peruzzi • 2018

8

Twisted

Dmw, Peruzzi, Davido • 2018

9

Fa Ma Me

Peruzzi, Darkovibes • 2020

11

I Called

Victoria Kimani, Peruzzi • 2021

12

MaFa MaFa

The Flowolf, Davido, Dremo • 2021

14

My Special Angel

Mario Gennari Filho, Peruzzi, Tony Campello • 2019

15

Vamos Dançar o Twist

Mario Gennari Filho, Peruzzi, Tony Campello • 2019

16

Look for a Star

Mario Gennari Filho, Peruzzi, Tony Campello • 2019

17

Baby Face

Mario Gennari Filho, Peruzzi, Tony Campello • 2019

サイト上の新しいテキストと翻訳:

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます