Baba God - Peruzzi, Patoranking

Baba God - Peruzzi, Patoranking

Год
2021
Язык
`英語`
Длительность
193940

以下は曲の歌詞です Baba God 、アーティスト - Peruzzi, Patoranking 翻訳付き

歌詞 " Baba God "

原文と翻訳

Baba God

Peruzzi, Patoranking

Santamara kura baba, ayy Baba

(Go)

Sai Baba

(Speroach Beatz)

Oh Baba, ayy Baba

Santaria baba, ria baba ayy

WhatYaSay

Strong grace and mercies

Ayy Baba

And anointin' oil combine

Santamara kura baba, ayy Baba

(Loose)

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So, everyday me I dey countin' my plus, no minus

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus

For a long time you don cover me so (yea'-yeah)

They can’t touch me again

If no be you wey cover me so

Dem for don take me away

Man dem wey know me bfore

They don’t know me again

Thy don try but they can’t conquer the boy

They can’t hold me again

This love, there’s somethin' about it (I say me)

I can’t do without it (Baba, this love)

There’s somethin' about it (I say me, I say me)

I can’t do without it (this love)

There’s somethin' about it (somethin')

I can’t do without it (this love)

There’s somethin' about it (loose)

I can’t do without it

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So, everyday me I dey countin' my plus, no minus

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus

On my knee I dey cry to God (ayy Baba)

My God dey for my back and e no dey sleep

That’s why I (loose, santamara kura baba, ayy Baba)

WhaYaSay

E sure me die, e sure me die, e sure me die

As a ghetto man say I go wear suit and tie

E sure me die, e sure me die, e sure me die

Profitin' on my business and e go multiply

I just dey denge, I dey denge dey pose

Every button wey dem close, dem open

Sorry man if i no fit compose

I’m a top star, count me as one of those

And me say God willin', God willin', yeah

We never gonna stop winnin', stop winnin'

Forever chillin' and bubblin', bubblin'

From my heart, me say «this is what me pray everyday»

This love, there’s somethin' about it (I say me)

I can’t do without it (Baba, this love)

There’s somethin' about it (I say me, I say me)

I can’t do without it (this love)

There’s somethin' about it (somethin')

I can’t do without it (this love)

There’s somethin' about it

I can’t do without it

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So everyday me I dey countin' my plus, no minus

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So everyday me I dey countin' my plus and I no minus

Kprrr-ayy

Kprrr-ayy

Loose

Santamara kura baba, ayy Baba

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます