As I Get Money - Patoranking, Magnito

As I Get Money - Patoranking, Magnito

Год
2017
Язык
`英語`
Длительность
201670

以下は曲の歌詞です As I Get Money 、アーティスト - Patoranking, Magnito 翻訳付き

歌詞 " As I Get Money "

原文と翻訳

As I Get Money

Patoranking, Magnito

as I get money ehn

I con start to enjoy

I open my company all my village people na him I employ

everybody wey know me before con dey call me oga bon boy

I marry my girlfriend e no reach two weeks na him she born boy

as I get money ehn

I sign big footballer

I sign mickel obi

I no ask am how much

I paid him in dollars

there is nothing money cannot do I made Merci goalkeeper for gunners

if I write exam I no dey border again

I don’t care if I come last

as I get money ehn

I call my landlord

I tell am to tell me the cost of him properties just in one word

my broda panto

as I get my own money I begin to diet

I want to become the next mertusela

am not ready to die yet

a hundred and fifty years is not too much and that is my target

raba eh raba raba eh

as I get money ehn

I start to import

all the ugly girls wey dey lekki phase one I start to export

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます