Do Me - Patoranking

Do Me - Patoranking

Альбом
Three
Год
2020
Язык
`英語`
Длительность
199830

以下は曲の歌詞です Do Me 、アーティスト - Patoranking 翻訳付き

歌詞 " Do Me "

原文と翻訳

Do Me

Patoranking

Girlie lo o

Girlie lo o

Where she go o

Watch this now

Baby are you down through the weekend

Yes me ah put it in your deep end

Promise there will be no loose end

When you are talk me na defend

Categorically speaking

Anytime I see you girl I’m weakened

Guess Hennessy don kick in

Think that’s how me body do the thinking

I no dey like omoge wey dey sare wa

(Big ups me girl call Shalewa)

I no dy like omoge wey dy care care

(Big up me girl call Shalewa)

And she want it on the low (low low)

Say she like e my parole (role role)

And I give her on the low (low low)

And she wanna take control

Girl I like the way you do me

And the way you go fool me

You’re my one and truly

I like the way you do me

Girl I like the way you do me

And the way you go fool me

You’re my one and truly

I like the way you do me

Number one o

Number one o

You are me number one o

No one other one o

Number one o

Number one o

You are me number one o

No one other one o

So many girl dem are want me

So many girl dem are love me

So many girl dem are front me

But are you alone make me eye red

You dey with me from the jump (from the jump)

Girl na you dey make my heart dey pump

You pick me up when I was dumped

Do me I do you girl equals baby bump

Tell them make dem try their luck

Baby dem no reach you

Even if they make you their subject

Baby they can’t teach you

And she want it on the low (low low)

Say she like e my parole (role role)

And I give her on the low (low low)

And she wanna take control

Girl I like the way you do me

And the way you go fool me

You’re my one and truly

I like the way you do me

Girl I like the way you do me

And the way you go fool me

You’re my one and truly

I like the way you do me

Number one o

Number one o

You are me number one o

No one other one o

Number one o

Number one o

You are me number one o

No one other one o

Me I say the girl dem are want me

And all the girl dem are got me

Many girl dem are want me

Me know the girl dem are love me

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます