1999 - Olamide

1999 - Olamide

Альбом
Street Ot.
Год
2014
Язык
`英語`
Длительность
163280

以下は曲の歌詞です 1999 、アーティスト - Olamide 翻訳付き

歌詞 " 1999 "

原文と翻訳

1999

Olamide

I start 2 dey think like man

But if dey no kill p-man

Let me take u back time

Wetin really ginger d grind

Omo na 1999

T’arm robber fepa daddy mi o

I start 2 dey think like man

But if dey no kill p-man

Omo na 1999

T’arm robber f’epa daddy mi o

Ma lowo ma kole

Ma kole ma rale

Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere

I hustle my music mo sa d’alapere

The hustle dey pay nw e k’aje ku kale

My papa dey hustle my papa dey try

My papa na driver my papa dey grind

My papa dey send all him pikin go skul

My papa no mind ko mu garri ko sun

My papa dey help as in money no reach

Sum pple 4 street dem go say he too rich

I no knw wetin my papa wnt me be

Until d day dat I almost lost d G

Dem break door

Dem carry gun

Me nd my siblings were very young

Oh my God

Dem shoot my dad

But he survive

Thank lord o

Let me take u back time

Wetin really ginger d grind

Omo na 1999

T’arm robber fepa daddy mi o

I start 2 dey think like man

But if dey no kill p-man

Omo na 1999

T’arm robber f’epa daddy mi o

O di dandan mo ma l’aluyo

B’oti ilekun waju mo ma gbeyin yo

B’oti ilekun teyin mo ma lo sense

Mi o ni relent mo ma fo fence ah

Se b’eyan lo bi Eleganza

Money must be made yes sir

Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)

B’oleku wo gboro mo ma dogo

Mo ma yo kele mo ma t’irogo

Cos I dey para am goin local

Won ni moti fa gbana moti fa choko

I no surrender if dem no retreat

Na money dey push me dey commit sin

Mo ti d’ehana mo di Gabazin

Most wanted e ma ri ni magazine yeah…

Let me take u back time

Wetin really ginger d grind

Omo na 1999

T’arm robber fepa daddy mi o

I start 2 dey think like man

But if dey no kill p-man

Omo na 1999

T’arm robber f’epa daddy mi o

I see people dey sympathize

I was traumatized

Na den I realize

Its time to organize myself…

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます