Suffri - Nneka

Suffri - Nneka

  • リリース年: 2009
  • 言語: 英語
  • 間隔: 5:53

以下は曲の歌詞です Suffri 、アーティスト - Nneka 翻訳付き

歌詞 " Suffri "

原文と翻訳

Suffri

Nneka

Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians

We dey talk of the redemption, naija, naija

We dey talk of resolutions, oya

Tell me where the solution because nothing dey change

We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake

All these lies so

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh

Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say

Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh

Don’t you tamper with my soul, eh eh

Na only d rich man still dey gain oh

All d moni where I dey go oh

Still u see, na only poor man dey suffer

Brother, your wish is my order, oh

But nothing dey change, we just dey yan

We just dey spray, we just dey rake, all these lies

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh

Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say

Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh

Don’t you tamper with my soul, eh eh

Bridge

Suffri, suffri with my soul oh

Suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh

Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say

Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh

Don’t you tamper with my soul, eh eh

Oga fulfill my wishes to travel to distant places

But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces

As life goes on, I remember all the things I have achieved

Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived

Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow

Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to

see deceit

To see us rise we must rejuvenate

Na bottem we dey teh teh

Na bottom we dey teh teh

Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long

Jeh o jeh jeh jeh o

このアーティストの他の曲:

サイト上の新しいテキストと翻訳:

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます