Hello - Monique

Hello - Monique

  • リリース年: 2014
  • 言語: 英語
  • 間隔: 4:12

以下は曲の歌詞です Hello 、アーティスト - Monique 翻訳付き

歌詞 " Hello "

原文と翻訳

Hello

Monique

Hello I know, you dey hear me,

That’s why i dey call you, Jesus eh, bia meh kiji buru Eze,

Jesus eh, bia meh kiji buru Eze.

1: Na you sabi, you sabi o, everything, Na you be ekweme, you can do and undo,

Eze eh, Eze mu eh, I say come and show yourself.

papa njo koriko ojo, alagbara ni o, eru jeje, IBU chimo oh, chimo, chimo,

chimo anyamu jia wu zor, agidigba baba, hear my call.

Hello I know, you dey hear me, that’s why I deh call you, Jesus eh,

bia meh kiji buru Eze, Jesus eh, bia meh kiji buru Eze.

2: Isimu gaba, isi kwana mu nchelu, Igwe, I go do all that you say,

you no dey fail me o, Na you dey give us peace and ogologo ndu, chai, baba eh,

kedi ihia ngeme, if no be you, eh.

papa njo koriko ojo, alagbara ni o, eru jeje, IBU chimo oh, chimo, chimo,

chimo anyamu jia wu zor, agidigba baba, hear my call.

Hello I know, you dey hear me, that’s why I deh call you, Jesus eh,

bia meh kiji buru Eze, Jesus eh, bia meh kiji buru Eze.

Bridge: Hello

Hello hello hello hello hello,

Your pikin is on the line,

Baba na you dey answer me ehhh,

Wen I deh, whenever I, deh call you,

Jesus eh, bia meh kiji buru Eze/2x

Eze eh, Eze kemje manu o/2x

Call: Eze leh

Res: Eze/4x

Call: Eze l’igwe

Res: Eze

Call: Eze luwa

Res: Eze

Call: Eze leh

Res: Eze

Call: Eze leh

Red: Eze…

このアーティストの他の曲:

サイト上の新しいテキストと翻訳:

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます