Love Overdose - May D

Love Overdose - May D

  • リリース年: 2018
  • 言語: 英語
  • 間隔: 3:13

以下は曲の歌詞です Love Overdose 、アーティスト - May D 翻訳付き

歌詞 " Love Overdose "

原文と翻訳

Love Overdose

May D

Jekun jekun, no mi no

Dakun dakun, lo mo

Jekun jekun, no mi no

Dakun dakun, lo mo

When you sitting on me door, me I fit see the pain in your eyes

Sit don pon me and hands take ah, your body is so unstable

The way e dey do you, I wan make you tell me no lie

Have no fear, I go treat you right

You go sleep well till d daylight

Give you the medicine make your body no run down

When I finish with you, your body go calm down

Emergency emergency

This kin thing I never see

Emergency emergency

This kin thing I never see

Temperature high on love

If you let me girl

I go give you love overdose

Temperature high on love

If you let me girl

I go give you love overdose

Jekun jekun, no mi no

Dakun dakun, lo mo

Jekun jekun, no mi no

Dakun dakun, lo mo

Jekun jekun, no mi no

Dakun dakun, lo mo

Jekun jekun, no mi no

Dakun dakun, lo mo

Omo na only God oh

Wey dey save person oh

But I go do my best

Abeg be my guest

You know say na experience

Na him dey teach person

And with some intimacy

No intricacy

Give you the medicine make your body no run down

When I finish with you, your body go calm down

Emergency emergency

This kin thing I never see

Emergency emergency

This kin thing I never see

Temperature high on love

If you let me girl

I go give you love overdose

Temperature high on love

If you let me girl

I go give you love overdose

Jekun jekun, no mi no

Dakun dakun, lo mo

Love overdose oh

Jekun jekun, no mi no

Dakun dakun, lo mo

Love overdose oh

このアーティストの他の曲:

1

Bamilo

WizKid, May D • 2017

2

All Over You

May D • 2019

3

Ibadi

May D • 2015

4

Story Of My Life

May D • 2021

5

Fumigate

May D • 2013

7

Somanytinz

May D • 2013

8

Soundtrack

May D • 2013

9

Ile Ijo

May D • 2013

10

Gat Me High

May D • 2013

11

Get Down

May D • 2013

12

Bless Me

Davido, May D • 2016

13

Ale Yi A Bad

May D • 2018

14

So Many Tinz

May D • 2018

15

Hustle

May D, Akon, Davido • 2018

サイト上の新しいテキストと翻訳:

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます