Okay - M.anifest, Worlasi, M.anifest and Worlasi

Okay - M.anifest, Worlasi, M.anifest and Worlasi

Год
2018
Язык
`英語`
Длительность
191190

以下は曲の歌詞です Okay 、アーティスト - M.anifest, Worlasi, M.anifest and Worlasi 翻訳付き

歌詞 " Okay "

原文と翻訳

Okay

M.anifest, Worlasi, M.anifest and Worlasi

Hook

Agogo sef come go

Who be you go way you

Waaasss (ka)

Again again man blow

You still dey hate?

Ei Joe

Okay x8

Verse 1

I’m here to last not to carry last

M.anifest the god with a funny laugh

Bad man ting till I retire

Tell a low life mek e reach higher

No dey hear when they talk chaw

No sey my style mek dem hostile

I’m up five nil before half time

Tell a bench player mek e perch I no have time, tell dem

Hook

Agogo sef come go

Who be you go way you

Waaasss (ka)

Again again man blow

You still dey hate?

Ei Joe

Okay x8

Verse 2

We back with another run tell your mother

Take this one chop Easter and Sallah

Asta la vista to all my wahala

God Mc nobody badder

See vim, m.

ani workout

I dey the gym, my ideas workout

This song already blow

Vim strong, you already know

Hook

Agogo sef come go

Who be you go way you

Waaasss (ka)

Again again man blow

You still dey hate?

Ei Joe

Okay x8

Verse 3

I catch a vibe while you catch feelings

I know I’m a catch so I’m not tripping

Me den the squad so so ambition

Mek I spoil der

I’m buzzing cousin I might turn my cell off

Jokes on you if u thought that I fell off

Gyae roff OK u barb

Kaba god, yeah you barb

Bridge

We all right

No dey matter what you get na na

All we want be some peace or hide

If you no dey alright

Hide your body

Hide your soul

Kpoeda kpa

Theydi Kpooo

You no contribute

Hide your bowl

Hook

Agogo sef come go

Who be you go way you

Waaasss (ka)

Again again man blow

You still dey hate?

Ei Joe

Okay x8

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます