Life of a Star - Lil Kesh

Life of a Star - Lil Kesh

Год
2016
Язык
`英語`
Длительность
205760

以下は曲の歌詞です Life of a Star 、アーティスト - Lil Kesh 翻訳付き

歌詞 " Life of a Star "

原文と翻訳

Life of a Star

Lil Kesh

Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh

Yeah!

If I start to yan you… If I start to yan you how the thing dey go

And if you’re feelin what I’m feeling in ma soul

I live the life of a Star

Omo ko easy rara

But Imma keep on marching and go with the flow

Ha!

Shebi na me Wan blow

Shebi I want the dough

But the price I pay

Omo no be joke, Omo no be joke

Ha!

I remember then when I use to crave the fame

Dey happy like pikin wey dem buy new game

Only if I knew the price that I have to pay

That the people will forget we are still the same

I may be looking fly

But my pocket dry

But the boys don’t care

You gas give them bar

Shebi you be kesh

And you drive a benz

Abeg drop something now

Make we flex

And sometimes I am backstage

Feeling down cos I kinda had a bad day

And I still turn up when I climb stage

It’s the life of a Star what will I say

What will I say.

Woo igbamii O re body o

But the fans still wanna take a Selfie o

Most of y’all don’t know what we go through

Its the life of a Star what will I do

What will I do… If I start to yan you…

If I start to yan you how the thing dey go

And you’re feeling what I’m feeling in ma soul

I live the life of a Star

Omo ko easy rara

But Imma keep on marching and go with the flow

Ha!

Shebi na me Wan blow

Shebi I want the dough

But the price I pay

Omo no be joke

Omo no be joke oh oh oh oh oh

MO fe dogun mo fe dogbon

MO fe dolokiki laye

I no know say it takes a lot to be a star

Them no tell me

Say e no easy o

Them go vex you for social network

Because you be star you no fit respond

Won ti gbagbe pe me self be human being oo

Them no tell me, Say e no easy o

If I start to tell you how the thing dey go

You go feel what I’m feeling in ma soul

I live the life of a Star

Omo ko easy rara

Imma keep on marching and go with the flow

Ha!

Shebi na me Wan blow

Shebi I want the dough

But the price I pay

Omo no be joke

Omo no be joke oh

Ha!

Shebi na me Wan blow

Shebi I want the dough

But the price I pay

Omo no be joke

Omo no be joke oh oh oh oh oh oh

If I start to tell you how the thing dey go

You go feel what I’m feeling in ma soul

I live the life of a Star

Omo ko easy rara

Imma keep on marching and go with the flow

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます