
以下は曲の歌詞です Eh God (Barnabas) 、アーティスト - Kizz Daniel 翻訳付き
原文と翻訳
Kizz Daniel
Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo
Dear father in heaven
'Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, on GOD
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah!
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club
Gucci for cloth
Land for 'Port
Make dem no mind me yanga
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah!
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Kizz Daniel, Philkeyz • 2018
Kizz Daniel, Otile Brown • 2021
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel, Davido • 2024
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel • 2021
Major Lazer, Kizz Daniel, Kranium • 2018
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel, Davido, Tiwa Savage • 2015
adekunle gold, Kizz Daniel • 2020
Kizz Daniel, Sarkodie • 2018
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel • 2019
Kizz Daniel, Wretch 32 • 2018
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel, FLYBOY I.N.C • 2018
Kizz Daniel, Diamond Platnumz • 2018
CDQ, Kizz Daniel • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
様々な言語の楽曲
あらゆる言語への高品質な翻訳
必要なテキストを数秒で見つけます