以下は曲の歌詞です Judas 、アーティスト - King Josh 翻訳付き
原文と翻訳
King Josh
Many many things wey i want to talk
Many many things way i want to yarn
Your most dangerous enemy fit be your best friend (i say)
Your most dangerous enemy could be found in your lover
Amongst every twelve there’s a Judas
I say every twelve a Judas
Time and chance is the only identification
To the mago-mago looku-looku talku-talku yimu-yimu corner-corner fake-fake
friends o.
Time and chance is the only identification
To the bad belle people dem.
Tell them say oke lan lo o…
Amen Halleluyah Amen
I go dey nowo nowo…
Amen Halleluyah Amen
Cos who God has blessed, no man can curse
Amen Halleluyah Amen
I go dey bimo lemo.
Amen Halleluyah Amen
Another thing way i want to talk
Another thing way i want to yarn
Dead body no dey wear makeup
Do what you can do when the time is right
Bestfriend, but na dem transport rumors
As we dey waka dey go, padi mi show your true colors
Amongst every twelve there’s a Judas
I say every twelve a Judas
Time and chance is the only identification
Communalism better pass individualism
But enmity waka killing the society
From the «frenemies» parading causing adversity
Oh no no no no no…
Time and chance is the only identification
To the bad belle people dem
Tell them say oke lan lo oooo…
Amen Halleluyah Amen
Amen Halleluyah Amen (I go dey nowo nowo)
Amen Halleluyah Amen (oooh… Cause who God has blessed no man can curse)
Amen Halleluyah Amen (Oke lan lo…)
様々な言語の楽曲
あらゆる言語への高品質な翻訳
必要なテキストを数秒で見つけます