Hakuna Matata - Kcee

Hakuna Matata - Kcee

  • リリース年: 2017
  • 言語: 英語
  • 間隔: 3:47

以下は曲の歌詞です Hakuna Matata 、アーティスト - Kcee 翻訳付き

歌詞 " Hakuna Matata "

原文と翻訳

Hakuna Matata

Kcee

E money huhn

Its Kcee labalo

Okpekete follow me go oh oh wu oh

Oya follow me go oh oh wu oh

Erema follow me go oh oh wu oh

Oya follow me go oh oh wu oh

Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn

Hakuna matata, baby no wahala

Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn

Hakuna matata, baby no wahala

Oya whine ni ni whine ni ni

Whine ni ni for me oh

Oya shake it shake it

Shake it for me oh

Oya whine ni ni whine ni ni

Whine ni ni for me oh

Oya shake it ni shake it ni

Shake it ni for me oh

Oya jikere, baby ma kuna mi kere

Ibadi ye ma mufere

No whistle, ma mufere ah

Oya jikere, baby ma kuna mi kere

Ibadi ye ma mufere

No whistle, ma mufere ah

Your dance your dance

You dey make bad man dey craze

Your dance your dance

You dey make bad man dey craze oh

Oya baby no wahala

If you need anything just holla

I be monkey you be banana

I will give anything that you wanna

I say baby no wahala

If you need anything just holla

I be monkey you be banana

I will give anything that you wanna

Okpekete follow me go oh oh wu oh

Oya follow me go oh oh wu oh

Erema follow me go oh oh wu oh

Oya follow me go oh oh wu oh

Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn

Hakuna matata, baby no wahala

Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn

Hakuna matata, baby no wahala

Oya whine ni ni whine ni ni

Whine ni ni for me oh

Oya shake it ni shake it ni

Shake it ni for me oh

Oya whine ni ni whine ni ni

Whine ni ni for me oh

Oya shake it ni shake it ni

Shake it ni for me oh

She get front, she get back

She get package, I no go lie

She get front, she get back

She get package, I no go lie

Cicilia bum bum, cicilia bum bum

Shebi na your bum bum, cicilia bum bum

Okpekete follow me go oh oh wu oh

Oya follow me go oh oh wu oh

Erema follow me go oh oh wu oh

Oya follow me go oh oh wu oh

Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn

Hakuna matata, baby no wahala

Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn

Hakuna matata, baby no wahala

このアーティストの他の曲:

1

Komagbon

Sean Tizzle, Kcee • 2014

2

Limba

Kcee • 2015

3

Tele Mi

Harrysong, Kcee • 2014

サイト上の新しいテキストと翻訳:

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます