Feel Me Feel Free - Jovi

Feel Me Feel Free - Jovi

Год
2019
Язык
`英語`
Длительность
141140

以下は曲の歌詞です Feel Me Feel Free 、アーティスト - Jovi 翻訳付き

歌詞 " Feel Me Feel Free "

原文と翻訳

Feel Me Feel Free

Jovi

Men them finish talk, I talk my own they want put me for cross?

Enough is enough my bro, I swear say for all side e rough

This men them no want do nothing, they cam here for wukop na dust

Men them wukop cam here empty hand, all your own na for talk

If problem tanap for your front, na only solution go work

Men them bad for solve their own problem, na only with mop (yeah)

All their own na for cosh, bloodshed start all man di loss

When all man turn back you go hear say na one man ei fault

Your own people go sell you

You feel me?

Feel free (yeah)

No bi 2 weeks don pass?

water no comot for tap

Day wey the water turn back, ndiba di flow but the colour na black

Money dey pays, all man di work’am

When money bos, no bi all man di chop’am

Choko di flow all man no want for tap’am

Mimbo dey here only work na for shark’am

We dey together, I dey with you

No talk your mind, I go talk’am for you

Pass me ya chap I go blow yi for you

Gimme that do make I hold’am for you

No worry yourself I go chop’am for you

For inside jungle na so we di do

Push you for corner then connect my tube

Your own people go sell you

You feel me?

Feel free (yeah)

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます