Better Love - Idyl

Better Love - Idyl

Год
2018
Язык
`英語`
Длительность
209560

以下は曲の歌詞です Better Love 、アーティスト - Idyl 翻訳付き

歌詞 " Better Love "

原文と翻訳

Better Love

Idyl

Wetin you need na better

Better love

Better

Better love

Better

Better love

Oya come and get this better

Better love

Better

Better love

Wetin you need na person wey go treat you right

Every day and night

Wey go dey your side

Bonnie to your Clyde

Wey go the necessary

Wey go give every every

Wey go love you jejely

They say beauty lies in the eyes of the beholder

Of the beholder

And I like wetin I see everytime that I behold you

I already told you

Wetin you need na better

Better love.

Better

Better love

Oya come and get this better

Better love

Better

Better love

Wetin you need na Mandela wey for fight for you

Die for you, fit kpai for you

Omo lowo wey go spend on you

Spend for you, buy Benz for you

Mosquito wey go bite for you

Sniper wey go smell for you

Candle wey go light for you

They say beauty lies in the eyes of the beholder

Of the beholder

And I like wetin I see everytime that I behold you

I already told you

Wetin you need na better

Better love

Better

Better love

Better

Better love

Oya come and get this better

Better love

Better

Better love

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます