Tears For Naija - Ice Prince

Tears For Naija - Ice Prince

Год
2014
Язык
`英語`
Длительность
283290

以下は曲の歌詞です Tears For Naija 、アーティスト - Ice Prince 翻訳付き

歌詞 " Tears For Naija "

原文と翻訳

Tears For Naija

Ice Prince

There’s too much sadness you know

Everywhere… sadness

Mtcheeeeew

Sammy Gyang

If I prayyyyy

Heaven go hear my name o

(Heaven go hear my name o)

If I prayyyyy

Nothing go ever do me o

(Nothing go ever do me)

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion

Hundred and forty eight died in Abuja

Abi na 42 dey carry for Kaduna

I say my brother, e dey do me like a mental case

Some kain things happening within my state

But if you know me

Brother if you know me

Brother if you know me

You know I got you

But if you know me

Brother if you know me

You go know say I go carry you one day (Its that key you know)

Now tell me why you go kidnap my sister eh

If I do the same make you think am eh

If I do the same to a brother like you

You know say yawa go gas on another man too

Tell me why you go bomb blast the park my Gee

Same place my Mama dey stack my fee

Same place I dey get my food to feed

Brother tell me why you do me like that o

E dey pain me E dey pain me

E dey pain me E dey pain me

Brother E dey pain me E dey pain me

E dey pain all of us o

E dey pain everybody eh

Once upon a time

During the days of Jagua

O my beautiful naija

Naija naija

O my beautiful naijaSo so so so sorry

Shey if you boom NEPA we go see light?

And if you kill a man does it feel right?

A fake soldier come my village in a daylight

Spray all the mama dem one by one

My beautiful Nigeria

Me nor get you no more

Me nor get you no more

Me nor get you no more

Me nor get you no more

Me nor get you no more

In 1996 you was better than that

In 1997 you was better than that

In 1998 you was better than that

But these days me nor get you no more

In 1996 you was better than that

In 1997 you was better than that

In 1998 you was better than that

But these days me nor get you no moreI feel like cry

You no suppose to kill Abuja one by one

You no suppose to kill Enugu one by one

You no suppose to kill Calabar one by one

You no suppose to send nobody to a grave

Imagine say na you wey dem do that

24 shots before you look back

Imagine say na you wey the 60 men step inna your street wey dem begin to dey

pull gat

So tell me why did you become like this my Gee

I wanna know the truth so I can apologise for the things I did

Oo

Chimo kukuruku

Kukuruku kukuruku

I used to know peace love harmony

Chimo kukuruku

kukuruku kukuruku

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion (If I prayyyyy

Heaven go hear my name o

Heaven go hear my name o

If I prayyyyy

Nothing go ever do me o

Nothing go ever do me)

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます