One Day - Ice Prince

One Day - Ice Prince

Год
2015
Язык
`英語`
Длительность
233250

以下は曲の歌詞です One Day 、アーティスト - Ice Prince 翻訳付き

歌詞 " One Day "

原文と翻訳

One Day

Ice Prince

you heard about all of that

it’s about real life homie yeah

TMX you wadup

master wadup

saw you girl wadup

aaahn

.

james wadup

one day food must come

one day boys must chop

one day yawa must gas

one day rain must drop

one day food must come

all my niggas in the street wey dey hussle i dey pray say

one day boys must chop

all dem bad belle people wey dey yimu i say

one day yawa must gas

and if you know me then you know that i’m a real G hustler

one day rain must drop

hussler cos you know rain must drop

said i was born in a city but i represent the ghett

re re represent the ghett

from surulere to ojota we be the best

bad guy we the best

and if i do that thing wey go make you wan dey vex

wey make you wan dey vex

my brother learn to forgive and sabi to forget

and sabi to forget

i say you looking at me eye and tell me i’m your brother

i’ma hold your back like i do gat no other

i’ma hold you down for the rest of my life

i’ma hold you down for the rest of my life

looking at me eye when i’m getting more pay

treat you like a boss nigga f**king rozay

…for the rest of my life

…for the rest of my life

one day food must come

to all my friends and family fans and foes

one day boys must chop

tobi you know say tobi you know say you must to hammer

one day yawa must gas

olanle pitchman you know its alright (you know its alright

one day rain must drop

and to IBB salute IG

one day food must come

all my niggas in the street wey dey hussle i dey pray say

one day boys must chop

all dem bad belle people wey dey yimu i say

one day yawa must gas

and if you know me then you know that i’m a real G hustler

one day rain must drop

hussler cos you know rain must drop

as una dey do that thing wey dey represent the youth

re re re represent the youth

i want to give a shout out to a super cool cat wey her name be ruth

speaker boy

my nigga say we kill this shii and we stupping out the scene

see the girl dema eye i man

look her till i drop like i’m off key vixen

while me na chopstix

L Z my niggas we study go higher

bad man liar see the pants on fire

rude boy dema salute my tyre

no new friends in my old empire

and shebi i go shout out to oga bola my G

i nor go forget oloja wey dey represent the boy in abuja i see

my nigga i see

one day food must come

ayaga yagayay ayagayagayo oh nana

one day boys must chop

To my choc city fan uncle paul i salute you nanana

one day yawa must gas

and if you know me you go know say DJ caise na my real G

one day rain must drop

cas you are hussler and e go rain noni hussler

one day food must come

all my niggas in the street wey dey hussle i dey pray say

one day boys must chop

to T co and general gotta put me loud and calm

one day yawa must gas

and if you know me you go know say.

na my real G

one day rain must drop

PK stop my stop my oga

Gbuum

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます