No Story - Hy2

No Story - Hy2

  • リリース年: 2016
  • 言語: 英語
  • 間隔: 3:11

以下は曲の歌詞です No Story 、アーティスト - Hy2 翻訳付き

歌詞 " No Story "

原文と翻訳

No Story

Hy2

No moneeeeeeeey

No woman

More money

More women

If you no get money

She no go hear your story

If you get too much money

She go hear your story

In the beginning of your life

You dey work for big company

You are bless with many things

You dey see plenty money

Fine ladies dey come your way

Some of them dey play with you

Most of them dey follow you yarn

Dem dey follow you go around

One of them turn to be your wife oh

You dey bath am with money

She dey call you my honey

She dey even call you my money

You dey give am wetin she wants

If you call her she go respond

She dey cook better food for you

Na everyday you dey enjoy

Sudden sudden suddenly

Many things don dey change oh

Many things don dey happen oh

Things don dey turn around oh

No money for pocket oh

No money for bank oh

Ladies no dey come again

Friends no dey come again

The wife wey dey for house oh

Everyday she day complain oh

If you call her may she come oh

She know want hear, she know wan come

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます