Keleya - Frank Edwards

Keleya - Frank Edwards

Год
2017
Язык
`英語`
Длительность
158730

以下は曲の歌詞です Keleya 、アーティスト - Frank Edwards 翻訳付き

歌詞 " Keleya "

原文と翻訳

Keleya

Frank Edwards

Rich boy ee!

Nothing do me!

Ee!

It’s your one and only!

Ee!

Frank Edwards!!, uuu!

Yeee!

Rock town In the building

One thing for sure, You no fit pull me down

Cause I’ve been lifted higher

God dey my side, i no fit fall for ground

Yes i’ve been lifted

Dare not touch, am the apple of God’s eye

Nothing do me and nothing wey fit do me

Fly like an eagle, roar like a lion

Na baba God do am

Wetin we go do now to praise Him

KELE YA, KELE YA, KELE YA

Oh oh oh oh!

KELE YA, KELE YA, KELE YA

Ome mma!

With you i no dey fear anything at all

With you i no dey shake, i no dey tremble

One thing for sure

I no go let you go

Not if im be say

You dey blow my mind

Bright lights everywhere

You dey make me shine

You dey make me fine

And everybody knooows!

Fly like an eagle, Na baba God do am

Wetin we go do not to praise Him

KELE YA, KELE YA, KELE YA

Oh!

Oh!

Oh!

Oh!

KELE YA, KELE YA, KELE YA

Ome mma x4

Rock town in the building

Rich boy, am a rock star

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます