Odiro Easy - Flavour

Odiro Easy - Flavour

Год
2010
Язык
`英語`
Длительность
250150

以下は曲の歌詞です Odiro Easy 、アーティスト - Flavour 翻訳付き

歌詞 " Odiro Easy "

原文と翻訳

Odiro Easy

Flavour

so make u dey take am small small

let’s go like this

ojalipopo eh!

ukwunwababy eh!(3x)

ekene menu Jesus

for making today a better day

biggy biggy joliooooo

I waka comot from house to work

to see watin man go fit chop

ifuwa ha di ri easy oyorima!

I see some people wanna pull me down

I see some people wanna push me down

they can neva neva stop me now

maka na jesus dey by my side

give me one bottle (one bottle of alcoholoo)

make I drink away my sorrow

make I chaki chaki dey go

Becos ifuwa ha di ri easy ooo

life no easy brother (I ma si na o di easy)

odigi de odigi I puta no boh

odigi de odigi e pachi ri fe

odigi de odigi e mechi ri ma

maka na e nu uwa (I ma we no di le easyooo)

e maka na ka ra guawa

o kwa flavour na ba nah

agwu mu bu ojeba e we ilo

I waka comot from money plaza

I take am back to bubbles plaza

I waka to citi center,

I take am back to villa Tuscany

I see some people wanna porokoto

I see some people done dey popopopo

I go to Ghana dem dey porotopo

i see for togo dem dey popoto

give me one bottle (one bottle of acoholoo)

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます